Testo Insoluble - Monaky feat. Rhedi

Testo della canzone Insoluble (Monaky feat. Rhedi), tratta dall'album Candor

Ooh, water
E no get enemy, ah
I no dey use my peace play with nobody
E dey be like joke 'til I nod one person
Wetin no funny no fit be comedy (comedy)
If me and you no mix, na cos oil and water no soluble
No go think say you be water
Only him no get enemy, only him dey with everybody
No go think say you be water
Nobody fit replace water
You no fit please everybody
No go think say you be water, water
If you like buy a spectacle, observe all duly protocol
Me, I do my best, then I polongo
If you get money, iji kololo
If you like fight like Spartacus (Okay), you go die but life go move on
Me I do my best then I polongo
If you get money (Iji kololo)
I no dey use my peace play with nobody
E dey be like joke 'til I nod one person (nod one person)
Wetin no funny no fit be comedy (no fit be comedy)
If me and you no mix, na cos oil and water no soluble
Them wonder how I take dey go, how water penetrate coconut
Me and you no align na comot, e no go cause see finish, oh
Carry my J before dem smoke am finish
Step my kporoko with double three
If e pass me I go call my clique
Like mushroom, me, I no dey gree, ah-an
I no go fit please everybody
I no go fit do pass my ability
I no come to replace water, omi kololo oh
Nobody fit replace water
You no fit please everybody
No go think say you be water, water
If you like buy a spectacle, observe all duly protocole
Me, I do my best then I polongo
If you get money, iji lololo
If you like fight like Spartacus, you go die but life go move on
Me, I do my best then I polongo
If you get money (Iji kololo)
Ah, overdo no go put person for asylum
Pour me water, make I for dey settle down with alum
I no gree, I can't kill myself
If you vex you go sediment, you go rest
(Iji kololo)



Credits
Writer(s): Gabriel Oliver, Harrison Ekunwe, Chukwudumebi Okwuene
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.