Testo Cerebral - Monaky feat. Dessy Carter
Testo della canzone Cerebral (Monaky feat. Dessy Carter), tratta dall'album Candor
Sometimes na empty head deny access
Two puffs reconnect the vpn
Highest bidder lomo
If intellectual property ever Dey for auction tell me
Once upon a time when I Dey grow person tell me
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Kpele kpele kpolo kpo lo kpo
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Make i Dey use my cerebral
For this my life I like to find source
Others Dey whey rely on wetin dem talk
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe unlace
Undunnn Undunn (Olololo)
Undunnn Undunn (I go lie for you)
I waka face where no one choose
Pedicure my toes
Incase say my shoe unlace
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Many things for self invest
E no reach one quarter normally
As you put cloth for body
Make you still get intellectual property
Very cheap na common sense
E no reach one Quarter normally
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa (Intellectual)
Kpele kpele kpolo kpo lo kpa
Kpele kpe kpe le kpe le kpe
Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
Kpele kpele kpele kpolo kpa
Make i dey use my cerebral
They call me Monaky
Aka (Intellectual)
Make i dey use my cerebral
I go lie for you? (I can't lie for you)
Mhmmm mhmmm mhmmmm mhmmm
Ehhh i no dey gbomo
I no fit wear white dey rush ogbono
Mhmmmm ehhh
Credits
Writer(s): Harrison Ekunwe, Chijioke Obassey, Chukwudumebi Okwuene, Desmond Erhieyovwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.