Testo Habakkuk - Monaky feat. Morrelo

Testo della canzone Habakkuk (Monaky feat. Morrelo), tratta dall'album Candor

Hmm, oh, oh
As I dey waka this trail, pray make I no see quanta
Pray make I no see wetin no dey palash
Goodness and mercies follow me up and down, 'cause life nawa
Some yarn opata talk say, stammerer no go say baba
Better reminder to further push the plan
Na bad worker man dey carry blame cutlass
Jump am pass
Tell 'em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
Everything na time time time time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
See to reason no be crime, wetin dey my mind, no be any man concern
Your 6 fit to be my 9, make you no go look my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time
Oya make I give you some instances
Everybody approach am differently
I fit get hotel make you get Bentley, priorities
Nobody be lazy person
Fist ever ready be like praying mantis, eh-ehn
Me and you dey talk the same thing
I say na Father, you say na Catechist
Tell 'em everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
Everything na time, time, time, time
Can't hurry the timeline, it gets better like old wine
(E go come)
Yeah, yeah
E don tey wey I realize, everything dey clear in time
See to reason no be crime, wetin dey my mind, no be any man concern
Your 6 fit to be my 9, make you no go look my time
Oga make you cool down, 'cause everything dey clear in time, in time



Credits
Writer(s): Francis Nwamu, Harrison Ekunwe, Chukwudumebi Okwuene
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.