Testo Passport - Monaky

Testo della canzone Passport (Monaky), tratta dall'album Candor

For my planet man no dey cry, you know say no showing emotion
Just dey move your motion, hmm
I've been bottling what I feel for so long
No more, I no be 7up
Ahh, if e fair na jaundice
Sleep wake up na still the same thing
Roll it up dirty my iris
Take me high above the labyrinth
My baby no vex pẹlẹ, sorry for the kiss wey I share
When we lock lips, I dey reason, I dey reason
E get wetin pass ecstasy, in our life
I dey fly I no use pali (I no use...)
So serene, so spiritually (When I'm high)
Cloud 9 I no use pali (I no use...)
E get wetin pass ecstasy (Inna life)
I dey fly I no use pali (I no use...)
Sorcery, so spiritually
Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali)
I sit down berekete inside my house I no do cigarette (I no use pali)
'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats dey different (I no use pali)
I sit down berekete inside my house I no go internet (I no use pali)
'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats Dey different (I no use pali)
As I dey light one, another two dey for the road take hold my side
Strumming on lead guitar, another melody for head go come outside
No be all movies dey for Netflix (Netflix)
Baby I'm sorry say I share kiss (share kiss)
Sometimes you need a little stimulant
Higher realm gotta roll deep
E get wetin pass ecstasy, in our life
I dey fly I no use pali (I no use pali)
So serene so spiritually (When I'm high)
Cloud 9 I no use pali (I no use...)
E get wetin pass ecstasy inna life
I dey fly I no use pali (I no use pali)
Sorcery, so spiritually
Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali)
E get wetin pass Ecstasy
I no use pali



Credits
Writer(s): Christian Osemwegie, Harrison Ekunwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.