Testo Favourite Gurl - Monaky

Testo della canzone Favourite Gurl (Monaky), tratta dall'album Candor

Hmm, ah, hm
Agaracha must come back
I dey knack am loud pass agogo
The Thing come dey make her dey yenk uh
Umu nwanyi break, enter my cabal, them say I don use methelatum
I put through a call to apostle
Come amalgamate, 'cause friends and family don gather
E be like wahala something, hm, eh
Really, been balling like Victor una no see me
Gave her gold, sing her Adekunle
Na clear eye no be juju
Ghen, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen
Gbedu don happen, Jollof don go round
E don go ghen, ghen, ghen, ghen, ghen, ghen
If na because of Awele
I no dey play with that kele
I just want make we dey relate
Abeg, nwanyi chere
If na because of Awele
I no fit play with that kele
I just want make we dey relate
Eh, nwanyi chere (eh nwanyi chere)
Baddie wey dey cause trouble for stock jeans
Banger for denim, slim fit or baggy
Hot and smoky pass St. Morris
Red flag no mean say turkey dey toxic
But guyman different from papa guy
You know say we too like style
But garri no need to advertise
80 freaky, 20 gbasky all for my eyes only
If na because of Awele
I no dey play with that kele
I just want make we dey relate
Abeg, nwanyi chere
If na because of Awele
I no fit play with that kele
I just want make we dey relate
Eh, nwanyi chere
Eh, Nwanyi chere (nwanyi)
Nwanyi, nwanyi, nwanyi
Lovely, lovely, lovely, rhythm



Credits
Writer(s): Harrison Ekunwe, Donald Amaechi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.