Testo Wetin Go Be - Crayon

Testo della canzone Wetin Go Be (Crayon), tratta dall'album Trench To Triumph

Hmm-mm, uhm-side
(Vibes)
Wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin go be, go-
(Wawa-uh)
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Follow who know road, as I dey waka
Make I no come stumble
Say my matter, lọwọ Ọlọrun
Odinaka, show me who your friend be
And I go tell you who you are
Dem fit to buy you bar, but no fit to give you bar
Na person wey know you na him go follow chook you pass
Emeka, no go zuzu
Emeka, no go follow yansh, make you use your compass
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Oh my God o, nobody killy my vibes o
I no dey give another man no yawa o
Badder mango don chala o, oh, chala o
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
No condition permanent, make you no see life like tournament
Pray for grace and sacrament
Your fellow man no be your opponent
Think am twice, make you augment
Make you not put faith for government
Anoneti, wetin my eyes don see
I no fit to talk lórí títí
Do, if you stumble, you go learn if you try to dey humble, you go see
This life no be rumble, e go set
If you use your I.Q, you go see
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Wetin go be, go be, my brother
Wetin go be, go be
E no get as e wan be, wetin go be, go be
Oh my God o, nobody killy my vibes o
As I dey humble pray and work o
As my face show, make my shoe shine o, oh, shine o
Oh my God o, nobody killy my vibes o
I no dey give another man no yawa o
Badder mango don chala o, oh, chala o



Credits
Writer(s): Charles Chukwu Chibueze, Alexander Osamudiame Uwaifo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.