Testo Modupe - Crayon

Testo della canzone Modupe (Crayon), tratta dall'album Trench To Triumph

Vibes (vibes)
Ahhn, ahnn (Crayway)
In my element, yeah
No time for kpekelemes, yeah
I know wetin I dey find, so me, I no regret, yeah
The people wey I shenk, yeah
All the barnies wey I reckless
We had such a good time, but the chapter ends here
When I wan chop dem tell me, "Stop ṣé bẹ" (ṣé bẹ)
Enemies wọn lé bẹ
I don tay for the street, o tí pẹ, yea, yee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell, when I light my fire, otí zeh
I got only one life o
Make I just dey jogodo, jogodo 'til I go kpai oh
I got only one life o
Make I just dey la vida loca 'til I go kpai oh
Yea, yeee
Mó dupe fún Ọlọrun oh
We no look like where we come from, eh
I give thanks to the Most High, eh
Mó dúpẹ' fún Ọlọrun oh
We no look like where we come from, eh
I give thanks to the Most High, eh
Jẹjẹly, jẹjẹly
Óyà, sún sẹ'yìn
Jọ, má lọ bẹ, má lọ tẹ
(Ah) shey you no dey see settings, agídígbà person
Wa, ṣo má jẹ? Ṣo má jẹ'?
Jẹjẹly, jẹjẹly
Óyà, sún sẹ'yìn
Jọ, má lọ bẹ, má lọ tẹ
(Ah) shey you no dey see settings, agídígbà person
Ọmọ ọpẹ́, ọmọ ọpẹ́, ọmọ ọpẹ́
When I wan chop dem tell me, "Stop ṣé bẹ" (ṣé bẹ)
Enemies, won lé bẹ
I don tay for the street, o tí pẹ, yea, yee
You see, my matches don dey set (dey set)
My kerosene don dey smell
When I light my fire, otí zeh
I got only one life o
Make I just dey jogodo, jogodo 'til I go kpai oh
I got only one life o
Make I just dey la vida loca 'til I go kpai oh
Yea, yeee
Mó dupe fún Ọlọrun oh
We no look like where we come from, eh
I give thanks to the Most High, eh
Mó dúpẹ' fún Ọlọrun oh
We no look like where we come from, eh
I give thanks to the Most High, eh
Mó dúpẹ' fún Ọlọrun, 'lọrun, 'lọrun, 'lọrun, 'lọrun
Nothing wey my God no go fit do, fit do, fit do, fit do
Dem no fit hold my throat, throat
'Cause I go dey move on o, go dey match down o, hmm



Credits
Writer(s): Joel Brown, Charles Chukwu Chibueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.