Testo Belle Full - Crayon feat. Victony & KTIZO

Testo della canzone Belle Full (Crayon feat. Victony & KTIZO), tratta dall'album Trench To Triumph

(Chaser)
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o
Ebele
(Crayway)
I go like, I go like, I go like
I go like to be your number nine
Say na only your post I go shooti my shot
Even de Gea no fit save am
We go shook leg for one trouser
See my own sef na oversize
Okirika bumshot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey dey energize me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl, I sure no be eenie miney mo
Say na only your love wey go belle full me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl, I sure no be eenie miney mo
Say na only your love wey go belle full me
Shawty oh, shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh, mummy oh
Make e they know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey 'cause nwantiti loving
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
You go know when you meet somebody
You can't be without her body company
Ooh, I wanna please you, I no dey tease you
Oh my, oh my
Number one girl, your position valid
You know the matter and your body conquer me
Who go wan dey reason
Say make I leave you nwanyi oma
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl, I sure no be eenie miney mo
Say na only your love wey go belle full me
Only your love wey go belle full me
Only you tananana my telephone
Girl, I sure no be eenie miney mo
Say na only your love wey go belle full me, yeah
Shawty oh, shawty oh
Call everybody oh
Daddy oh, mummy oh
Make e they know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey 'cause nwantiti loving
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere o, wey o, wey o, wey o (nwantiti loving), girly o, girly o
Nwere ooh, wey o, wey o, wey o, girly o, be my girly o



Credits
Writer(s): Promise Ekpe, Anthony Ebuka Victor, Charles Chukwu Chibueze, Chuma Nonso Nwokike, Oluseni Paul Oyinlola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.