Testo Ngozi - Crayon feat. Ayra Starr

Testo della canzone Ngozi (Crayon feat. Ayra Starr), tratta dall'album Trench To Triumph

Cray way!
You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what you make me discover ah
Girly, you don change my persona, ahn
The revelation is in order
All the pressure I been under
Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries, no worries, ah-yeah
E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh
I know you're waiting, I'll run hastily to you
In my panamera, hola, hola, ho
I'm levitating, I feel ecstasy when you
Whisper nakupenda
Wetin you put for this your jollof? (Wetin?)
You've got my heart and my soul on lock
And I wanna go crazy with you
Through the night 'til the sun come up
Let's do it all, do it all for love
'Cause mo ti fun ẹ ni kọkọrọ
I never wanna lose this, to you I belong
This must be love
E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me, Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa oh
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana oh
Everything you do me, I like
My best friend, the love of my life
I no fit dey without
Abi you want make bad belle off my light?
The future, I want to hold on to
Girly, no fear, I dey for you
I go run the matter for me and you
Make I be the reason you believe in true love
Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl
E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
No killi me Kitana oh
Jẹ ka lọ biza wa o
Hypertension, idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me, Kitana oh



Credits
Writer(s): Osabuohien Osaretin, Jacob Hunter, Promise Ekpe, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Oghenemine Omoferi, Charles Chukwu Chibueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.