Testo Ozana - Hotkid

Testo della canzone Ozana (Hotkid), tratta dall'album Honorable

Goke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari
I tell you back in the days
When me dey Ebute meta
The niggas wey dey oh
Dem no dey follow me play (never)
Folake sofunmi pe
Hotkid please please dey go your way (later)
Now we hustle for pay oh
Now the hustle don dey pay
So I be like oh mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now, yeh
We started from instagram
Take a look at me now I'm a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now (yeh)
So I be like ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey go far
Ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey kill shows
Ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey shut down
Ozana, ozana, ozana
Iyeee
Ewo bi ola bamide
Dem want dey follow me dey (alaye dey your dey)
When the boy never make am dem say my mouth be like qote
Moti mope moma korede
Say blessings go still come my way
Now each and everyday oh
I just dey count my blessings
So I be like oh mama
Mum see your boy don dey global now
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now, yeh
We started from instagram
Take a look at me now I'm a super star
We dey go far now
See the kind place we dey shut down now, yeh
So I be like ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey go far
Ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey kill shows
Ozana, ozana, ozana
Omo your boy don dey shut down
Ozana, ozana, ozana
Iyeee
Goke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari
Magoke agba, moni ma nilari



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.