Testo Honorable - Hotkid

Testo della canzone Honorable (Hotkid), tratta dall'album Honorable

Alhaja pikin oh yeah (oh-oh)
Alhaja pikin oh yeah
Guys dema ride with you
Vibe with you
Strive with you
Laugh with you
Guys dema grind with you
Vibe with you
Laugh with you
When u cry, dema cry with you
Honorable, honorable, honorable
Na dem be your honorable goons
Honorable, honorable, honorable
See na dem be your honorable goons
See my guy abeg take a chill pill
Old school no be new thing
Macbook e no deh use sim
Fake gees be acting up like dem dey do film
I say me no get time for bestie thing
If u talk pidigin or speak English
If na play make you stop this thing
Shoutout to the ones that believed in me
Shoutout to my guys in Obalende
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day, all night
Shoutout to my guys in Obalende
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day, all night
Guys dema ride with you
Vibe with you
Strive with you
Laugh with you
Guys dema grind with you
Vibe with you
Laugh with you
When u cry, dema cry with you
Honorable, honorable, honorable
Na dem be your honorable goons
Honorable, honorable, honorable
See na dem be your honorable goons
Na truth I dey talk no be lie oh
Real gees e no dey die oh
Dem dey always dey your side oh
Dem be your Tiwa savage with the Eminado
Shey na champagne we pop this thing
Chop the turkey, I chop chicken
Dema talking we aren't listening
Dema calling we are not picking
Shoutout to my guys in Obalende
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day, all night
Shoutout to my guys in Obalende
Las las we go dey okay
Yeh we go dey alright
We go ball all day, all night
Guys dema ride with you
Vibe with you
Strive with you
Laugh with you
Guys dema grind with you
Vibe with you
Laugh with you
When u cry, dema cry with you
Honorable, honorable, honorable
Na dem be your honorable goons
Honorable, honorable, honorable
See na dem be your honorable goons



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.