Testo Obi - Hotkid

Testo della canzone Obi (Hotkid), tratta dall'album Honorable

Alhaja pikin oh-yeah
Who no know me
Why you go say you no know me ah
Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me
Who no know me
Why you go say you no know me ahh
Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Me i don dey fell high rate
I be original me no be pirate
And nobody fit run my race
And if you no fit which story you wan narrate
You no say i dey kill beat oo
And everything i drop is a big hit oo
If na play make you stop it oo
I dey get followers pass person wey dey use cheat oo
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Small boy living lavida loca
Call me lyrical sicky cypher
Fi hennessey fowo abi na vodka
Dem to dey rush oya tell them make dem slow down
You no know Hennessey no be zobo
Talent no be promo
They want to fight but they ain't ready for the combo but
Its never too late for me to show my choco
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Obi chikolobi obi kpa
Shawty tell me say she no know me kpa
I ask am babe are you from kogi kpa
Kpa dika didi kpakpakpa
Who no know me
Why you go say you no know me?
Go check my Instagram you go see say goodness and mercy don dey follow me
Who no know me
Why you go say you no know me?



Credits
Writer(s): Moshood Adisa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.