Testo Nobody - Hotkid

Testo della canzone Nobody (Hotkid), tratta dall'album Honorable

One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree
One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree
Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)
Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)
Tell me, tell me, who wan dey form boss
Aki fese sha kiri we no dey gum boss
2sec tawole bai everywhere just bust
Je rap lenu like say, like say we dey chop buns
Nisi ti level mi ti change
Gbogbo won fegba kilishi
Nigba ti chidinma rimi ni show ofe ya pics
Obe mi oni please,don't do me like this
Hotkid oma ti blow oma ti di celebrity
Any little thing wey we do them dey complain
Tell that your guy not to frustrate me
I dey jeje for my lane
Ojuelegba down to costain
Dem complain
Tell that your guy not to frustrate me
Iyee
For my lane
Ojuelegba down to costain
Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Which kind gbedu I never drop
Mo ko apala mo sing hip hop
When they see me them no fit talk
When they see me they gas shut up
Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)
Oya who dey form boss where we dey (Nobody)
Who be chair man where we dey (Nobody)
Who dey form king where we dey (Nobody)
Who be honorable where we dey (Nobody)
One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree
One for the money
Two for the boss
Eyan mi ni makavelli
Dema know say hotkid gbona feli feli
But them say they no wan gree



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.