Testo Firewood - Davolee

Testo della canzone Firewood (Davolee), tratta dall'album Earning Wish

(Oka-a-y)
R-Rodo
(Crespin Beatz)
Hello, hello
(Scolly Entertainment)
E be like say you say one thing
Pe won sope, talo sope?
Go
Fire cyan cool
So, don't let the fire catch you
Awon igara candle
Dem no dey gara pass their rooms
This is ah massacre
Massacre Madagascar
Ko ma-ma gara s'awa
Para, dey para trash their rules
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I'm ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I'm burnin' for life
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I'm ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I'm burnin' for life
(Oka-a-y)
Shey na like this e go dey burn?
Fire cyan cool, yeah-yeah
Na like this e go dey burn
Fire cyan cool, yeah-yeah
Shey na like this e go dey bu-u-r-rn oh-oh, oh? (fire cyan cool)
Na like this e go dey burn?
'Cause the fire cyan cool, yeah-yeah
Show me what you got, ehn, ehn
Show me what you gather, ah, ehn
Talo toh bi da?
Omo, you no fit gather fire
Shey na you be Jagaban?
Abi you dey misyarn? (soro soke)
Shey you know me dada-da?
Abi you dey disguise?
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I'm ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I'm burnin' for life
Na firewood dey my head
E dey my head oh
They said to me "hope you ready?", I said "I'm ready oh"
Firewood dey my head
E dey my head oh
E ba mi sha'na si brother, I promise I'm burnin' for life
(Oka-a-y)
(Timi Jay on the track)



Credits
Writer(s): Oluwasegun David Shokoya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.