Testo Democrazy - Davolee

Testo della canzone Democrazy (Davolee), tratta dall'album Earning Wish

Dem all crazy
(Amujei)
This is not democracy
(Scolly Entertainment)
Democrazy, democrazy
I mean dem all crazy or are they not crazy?
How we really got here, tala mabi?
Our government aren't democratic
They forcin' s- on us (on us)
In I'ma country issa mess (issa mess)
Many don japa, see, e don red, wey bandits dey threaten the government (the government)
I've on my grind while they tag me lazy
Lazy ass youth while I'm grindin' daily
Too bad, egbami k'erami
Poverty dey kill, popo n pani
Many many don go
Shey make we dey talk about the one's wey dem kidnap?
Shebi na the one's we know, we yarn
Nobody fit to save we, only Jah, ayy
Dem all crazy (dem all crazy)
This is not democrazy (this is not democrazy)
(You want to see crazy)
Dem all crazy (dem all crazy)
This is not democrazy (this is not democrazy)
This is not democrazy (not democrazy)
This is not democrazy (not democrazy)
Democracy is about the Chibok girls
And how they took the lives of innocent
Mama Uche don go bury Uche papa
Since like Tuesday, dem dey find Elizabeth
Democracy is about the president (democracy is about the president)
On how he's dead and how he's still not dead (on how he's dead and how he's still not dead)
He still dey tour, dey touchdown everywhere
Wetin dey sup for Naija very weird
As e be now, yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu "k'elewe sha"
No go dey leave your dogs for calabar, 'bar, 'bar, na
As e be now, yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu "k'elewe sha"
No go dey leave your dogs for calabar, 'bar, 'bar, na
Dem all crazy (dem all crazy)
This is not democrazy (this is not democrazy)
Dem all crazy (dem all crazy)
This is not democrazy (this is not democrazy)
This is not, demo-crazy
This is not democrazy (this is not democrazy)
This is not democrazy (this is not democrazy)
(Amujei)



Credits
Writer(s): Okikiolu Awoyele, Shokoya David
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.