Testo Yellow Card - Davolee

Testo della canzone Yellow Card (Davolee), tratta dall'album Earning Wish

Won fun ni yellow card
They sat him down
Olakira, now they wanna hop in my Maserati
(Crespin Beatz)
(Scolly Entertainment)
(Oka-a-y)
Rodo, haha-ha
Let me take you back, to the ups and downs (Rodo)
To the smiles and frowns, too many sacrifices
No one to fight for me, no one to strike for me
They want to jazz me, no alibi
Won fun ni yellow card, they sat him down (sat him down)
Olakira, now they wanna hop in my Maserati
Sh'ofe ma bamija? sho j'omo Abija?
Rodo is now in town, the pepper dey pepper dem all over
Say no be so-o-o
I no dey hustle alariwo-o-o oh (I no dey hustle alariwo-o-o oh)
Stack the money heavy, k'owuwo-o-o
Lazy as Jinadu Papilo (ahh)
T'oba fe d'omo ologo, say you go hustle oh
'Cause no be everythin' wey shine be gold (no be everythin' wey shine be gold)
Many people want to see you grow
The same many people still go fa'juro
T'oba tin d'omo ologo, but malo foh fun won
You know have been tellin' dem, but they want to hear oh-oh
T'ori ba pe ni'le, they say "they'll match the head oh-oh"
They say Benin no be Edo oh-oh
Sh'owa ba e wi nibi t'ofe wo?
Me, I no be law student, so, I no fit dey judge your negligence, yeah
So, as I dey hustle jeje (jeje)
Me, I no dey wan use Airtel (Airtel)
So, I don't take s-, won binu 'cause other people won ti je'gbe (je'gbe)
Me, I no dey lick ass oh
Paintin' the picture like Picazo (jeje)
Rap like a demon and sing my soul (yeah)
The heavens go open for this kind soul
Say no be so-o-o
I no dey hustle alariwo-o-o oh (I no dey hustle alariwo-o-o oh)
Stack the money heavy, k'owuwo-o-o
Lazy as Jinadu Papilo
T'oba fe d'omo ologo, say you go hustle oh
'Cause no be everythin' wey shine be gold (no be everythin' wey shine be gold)
Many people want to see you grow
The same many people still go fa'juro
T'oba tin d'omo ologo, but malo foh fun won
(Timi Jay)
Rodo
You know have been tellin' dem, but they want to hear oh-oh
T'ori ba pe ni'le, they say "they'll match the head oh-oh"
They say Benin no be Edo oh-oh
Sh'owa ba e wi nibi t'ofe wo?
Me, I no be law student, so, I no fit dey judge your negligence, yeah



Credits
Writer(s): Oluwasegun David Shokoya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.