Testo Innocent - Davolee

Testo della canzone Innocent (Davolee), tratta dall'album Earning Wish

(A city in chaos, was place using life ammunition against people demonstrating in Lagos, Nigeria)
(Scolly Entertainment)
(Take a seat)
(Oka-a-y)
Ete mi fe soh kini kan
Go get your kush or your liquor
You know fingers are not equal
Na you f- up if you give up
Ejo mi ko, my ten toes is all I gat
So, I hustle to the moon and back
But, they said "I'm this, I'm that"
They say "my pepper o kin shey ata"
Loripe k'oma fimi gara
E go loud surpass Sukka Sound
But, they said "I'm this, I'm that"
They say "my pepper o kin shey ata"
Mopol dey jealousy for my swag
They say "na Yahoo, I dupe and scam", yeah
But, they said "I'm this, I'm that"
They say "my pepper o kin shey ata"
We no get road, we no get light
The life wey we get, they wan take am, why?
But, they said "I'm this, I'm that"
They say "my pepper o kin shey ata", ah
Our government no send, they know they are not innocent
Lekki Massacre for Toll Gate, till date, we no know who send dem
Shey our mama innocent? (I no know oh)
Shey our papa innocent? (ayy, ayy)
We dey protest peacefully for there before you send your suegbe
My people dey kpeme, kpeme
Won k'owo je were, were
Everywhere dey red
Makachukwu biko, rugged, rugged
My people dey kpeme, kpeme (ah)
Won k'owo je were, were
Democracy was not freedom, whenever we try to, eyin ibon
Many on my mind and I'ma say them
If I say them, what you gon' do to me?
I know you might come through, you might come through to oppress me
Well, I am use to it
(Omo aya minja) omo aya minja gan for the nearest future
We don't deserve the things we're gettin' joor
Give am belle, je kin gbo
Open your ears, open your ears
Mama say "malo di oni yeye"
If you go conquer heaven and earth
Even your brothers go use your head oh
K'oma lodi oni yeye, so mama say "aye ti gb'ege"
Cool your temper, k'otun shey jeje
Jeko so'ra won di odi dere
(Oka-a-y)
Our government no send, they know they are not innocent
Lekki Massacre for Toll Gate, till date, we no know who send dem
Shey our mama innocent? (I no know oh)
Shey our papa innocent? (ayy, ayy)
Shey our mama innocent? (I no know oh)
Shey our papa innocent?
(Shoot)
(Let them shoot, let them shoot)
My people dey kpeme, kpeme (no problem)
Won k'owo je were, were (no problem)
Democracy was not freedom, whenever we try to, eyin ibon (everyone sit down, sit down, sit down)
(No problem)
(End SARS)
(End SARS)
(End SARS)



Credits
Writer(s): Oluwasegun David Shokoya
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.