Testo Way Up - IROKO LION

Testo della canzone Way Up (IROKO LION), tratta dall'album Trust The Universe

Who cares no fear
Low sleeping pray and tears
I don't care if dem get conscience
When you gbera won ma mo olose
Go hard or go home
No Mama wan make her son broke
On a low key I dey on G
Mama pray ki ona shi fun mi
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane
On my way up
Wan kin So fun yan
Eruku shaye lo
Wan shAye por
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane
I wake up God I feel so grateful
All eyes on me no more lesson
Street get no memory
No memory no lesson
Wetin God create to upgrade
More life to me I pray
I hustle for my paid when no one dey
When no one dey
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane
On my way up
Wan kin So fun yan
Eruku shaye lo
Wan shAye por
Run your race
Nobody go run for you o
Emi emi on my way
I dey my lane



Credits
Writer(s): Olarewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.