Testo ORi - IROKO LION
Testo della canzone ORi (IROKO LION), tratta dall'album Trust The Universe
Empty chair is better than
To sit with wrong people
OBS I dey observe
Omo olorun see no Evil
Them go pray for your downfall
Na you go stand tall
Play along Like a actor
Money wey make boys do yahoo
Na him make girls do hookup
Aye o Feni foro
Oma ja fori Eni
Oma de bo Ori e ni
Them no fit help block dem
Put my phone on DND
Aye o Feni foro
Omoh a fori Eni
O ma de bo Ori e ni
If money full your pocket
Put your phone on DND
You fit dey claim my nigga
Make I no be your brother
Oro owo fit make twins scatter
Omoh I go happy like a four days
If baba run me wire
Or million dollar loan
Make I use dey Gaza
Aye o Feni foro
Oma ja fori Eni
Oma de bo Ori e ni
Them no fit help block dem
Put my phone on DND
Aye o Feni foro
Omoh a fori Eni
O ma de bo Ori e ni
If money full your pocket
Put your phone on DND
Credits
Writer(s): Olarewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.