Testo Billion $$ - IROKO LION
Testo della canzone Billion $$ (IROKO LION), tratta dall'album Trust The Universe
Four days mo hustle lo
Mama so pe omo mi nbo
O sure ma kore bo
Aye o lo Fun eyan kan
But who you wan tell
When you no get raba
Won ni pe mon gara
Nigba ti mon biza biza
Kogbagidi sef dey he dey find money so
Who I be wey I no fit find money
Shomo dangote for paper I no fit seke
Who I be wey I no fit to find money
Billion dollar
Person no fit loyal
Hustle gat the paper
We no dey jonze for here
For the matter dem say money na water
Nothing last forever
No be billion dollar
Billion dollar
Person no fit loyal
Hustle gat the paper
We no dey jonze for here
For the matter say money na water
Nothing last forever
No be billion dollar
Wake update
No use your life play
Everyday man meditate
My doings make dem crazy
Dem see me for Tv
Them be like frustrate
Are be king for your state
Them say my music dey upgrade
I fit play boss play actor
Many frenemies Ota por
If no be Don Julio my brr
Mio ma mu shot
Back then ni caricature
New life Mio 4
Me I too sure to my nigga
Dem they be pre mature
Billion dollar
Person no fit loyal
Hustle gat the paper
We no dey jonze for here
For the matter say money na water
Nothing last forever
No be billion dollar
Billion dollar
Person no fit loyal
Hustle gat the paper
We no dey jonze for here
For the matter say money na water
Nothing last forever
No be billion dollar
Credits
Writer(s): Olarewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.