Testo Sport mode - IROKO LION
Testo della canzone Sport mode (IROKO LION), tratta dall'album 111 - EP
Another day another problem
Towo bati de we go solve problem
Buh for now hustle pass me Bakky roll up
Kashi ma mugbo lo, Ka jaye lo
Another day another blessing
Towo bati de shey you go call on me
Your money na your money
I hustle for my own, I dey my own
Who get pass no concern me
Ki'emi shati guide bless mummy
Who dey cap last year, men we dey this year
Two poor man no fit help each other
But for the game me I know my brother
Towo bati de I go show off, ama Le won
All my life, all my life
Man no fit stop, I still dey chase
Dem say put more fire
Put am on Sport mode
I put an on Sport mode
All my life, all my life
Man no fit stop, I still dey chase
Dem say put more fire
Put am on Sport mode
I put an on Sport mode
If you no carry me reach there
We go meet for there
Life no be Nollywood forget
Some dey when some relent
Life wey me dey zero relent
Aye atijo yato saye isín
Men ti sha blessing
Omoh my nigga life para things (like para. eh Daddy ni toju owo e dada
O ti born Richie, ur life will always go smoothly
Ko ni ever hard fun Omo mi
Daddy ni toju owo e dada
O ti born Richie, ur life will always go smoothly
Ko ni ever hard fun Omo mi
All my life, all my life
Man no fit stop, I still dey chase
Dem say put more fire
Put am on Sport mode
I put an on Sport mode
All my life, all my life
Man no fit stop, I still dey chase
Dem say put more fire
Put am on Sport mode
I put an on Sport mode
Who get pass no concern me...
Who dey cap last year, men we dey this year...
Credits
Writer(s): Olanrewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.