Testo Billion Dollar Mind - IROKO LION
Testo della canzone Billion Dollar Mind (IROKO LION), tratta dall'album 111 - EP
Owo ni Keke eyin rere
Bobo shoti ni login mio
If you no get keep bombing
Awon kan je off, won je office e e
Kajiko press my money, money
(eh eh eh press my moneyyyy
Ogini gini I gat to wake for money
More money
Man get nobody only God dey pay man bills
Man bills no sorrow my brother God is still working omo na long thing
Billion dollar mind mo 40
Ogini gini I gat to wake for money more money
Man get nobody only God dey pay man bills
Man bills
But no sorrow my brother God is still working omoh na long things
Billion dollar mind mo 40
Life goes on like temple run
Where you dey ibę lomo
I gas to wake up for more
For more Lion, one more
Ma ra GLE ma ra iLe
When I chase dream till I get my pay
Ko Kai na ni ko kaye
14G no fit last two days
Ogini gini I gat to wake for money
More money
Man get nobody only God dey pay man bills
Man bills no sorrow my brother God is still working omo na long thing
Billion dollar mind mo 40
Ogini gini I gat to wake for money
More money
Man get nobody only God dey pay man bills
Man bills no sorrow my brother God is still working omo na long thing
Billion dollar mind mo 40
Billion dollar mind
Credits
Writer(s): Olanrewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.