Testo Don julio - IROKO LION feat. Cazulee
Testo della canzone Don julio (IROKO LION feat. Cazulee), tratta dall'album 111 - EP
Many men don dey bob
many men dey dustbin
I no fit sleep when my mate dey work
Get a lot of bills on me
life is too short like kiriku
Kala ruwa ma kiriku,
It been a long time on the journey
Baba do me wonder kin pi tu
No competition for belle full
Jaye wo Germany Belarus
Kele wey fine like kamparusi
Wa fun mi lobe kin Daru si
Ba n ba bilo, I'm high on don Julio
Two little bird singing on the window
Feeling lonely on my pillow
Ija ija loleja, some people turn old taker
Omoh me I be money chaser
I dey hustle like I be boni face
I can't lie bruh I can't lie o,
Money sweet like canges
Mummy Richie sef na baddie,
Eko hotel is not for starting
Atete de ile aye Ko kan te gbon o
Eni ori son ni joba
Nobody send rich maga
Pain toba gbin lo maka
Daddy tell me say money matter
Buh jah bless and I feel so graceful
Enough wire no issue
Cammy press my money no issue,
No money long pistol
Ba n ba bilo, I'm high on don Julio
Two little bird singing on the window
Feeling lonely on my pillow
Ija ija loleja, some people turn old taker
Omoh me I be money chaser
I dey hustle like I be boni face
Ba n ba bilo, I'm high on don Julio
Two little bird singing on the window
Feeling lonely on my pillow
Ija ija loleja, some people turn old taker
Omoh me I be money chaser
I dey hustle like I be boni face
Atete de ile aye Ko kan te gbon o
Eni ori son ni joba
Nobody send rich maga
Owun toba gbin lo maka
Credits
Writer(s): Olanrewaju Ismaila
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.