Testo No Limit - Timaya

Testo della canzone No Limit (Timaya), tratta dall'album Gratitude

Ouu Chulo, Chulo, Chulo
Right, turn me on please
You make me go, tipapatipatipatipapatipapatipati
You make me go, tipapatipatipatipa
My body electric, make me go gbas gbos
(Right) tipatipapatipapatipati
you make me go, tipapatipatipatigbongbontigbongbon
I'm crazy (ouu jaga), Chulo gat no limit (right)
Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit
Everybody know, me I gat no limit
Whenever, me come dem feel it
Man's gat no limit, Chulo gat no limit, me gat style
Me I gat no limit, I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place, everybody dem know say the boy so dangerous (ehh)
Where dem, where dem? who dem be? (Ehh)
Where dem? where dem? where dem dey? (Ehh)
When you turn your radio and you on your tv
Na my face una must to see (you make me)
Go tipapatipatipatipapatipati
You make me go tipapatipatipatipa (yeah)
My body electric, you make me go gbas gbos
(Right) tipatipapatipapatipati
You make me go, tipapatipatipatigbongbontigbongbon
I'm crazy (oouuh jaga), Chulo gat no limit
Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit
Everybody know, me I gat no limit, okay
Whenever me come dem feel it (right)
Man's gat no limit, Chulo gat no limit
Chulo gat style, me I gat no limit
Ohh ehh e, Zako, mad o
Hmmm, what's it? Chulo
See, me I dey live my life
I no get your time, call me anti-social (ehh)
Check my style you go know say
My mclaren no be toyota
All of my girls dem ahh feel me from Jo'burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime I swear, I no know the total
You make me go, tipapatipatipatipapatipapatipati
You make me go tipapatipatipatipa, my body electric
You make me go gbas gbos
Tipatipapatipapatipati
You make me, tipapatipatipatigbongbontigbongbon
I'm crazy (oouuh jaga), Chulo gat no limit (right)
Man's gat no limit (rigth), Chulo gat no limit
Everybody know, me I gat no limit
Whenever me come dem feel it
Man's gat no limit, Chulo gat no limit
Me gat style, me I gat no limit
Ehh, ehh, eh, right-



Credits
Writer(s): Inetimi Odon, Uche Augustine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.