Testo Don Dada - Timaya

Testo della canzone Don Dada (Timaya), tratta dall'album Gratitude

Chulo eh
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Yeah don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go fuck you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go fuck you up eh
To dey broke is a fuck up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick them from the bus stop
Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model, I'm their big boss (for the gbedu weh we dey)
Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yeah! the best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name? Leggo (don dada) chulo eh
Say again don dada
What's my name? Call me don dada
Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What's my name? Don dada
Say again (don dada) right
What's my name? (Leggo)
Call me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo
Every day, everyday, everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie
Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yeah! the best investment is on yourself ooh (don't believe people man)
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name? leggo (don dada) papi
Say again right ouh (don dada) papi
What's my name? (Don dada) consur
(Don dada) right, I be their (don dada)
What's my name? Chulo eh (don dada)
Say again (don dada) right
What's my name? (Leggo)
Call me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo
I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right



Credits
Writer(s): Inetimi Odon, Uche Augustine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.