Testo Gra Gra - Timaya

Testo della canzone Gra Gra (Timaya), tratta dall'album Gratitude

Me I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga (right)
You no wan work you want to chop oh
You no wan strive you want to flex oh
You must to serve before you be boss oh
You no wan suffer you wan enjoy oh
Right now me I'm chilling in my Chulo-Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away
Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
I say me I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
Everything is popping up for my side
That's why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit 'cause homicide (true)
Me I dey sail everyday with all of my guys
I say tank is full
Person wey dey talk don chop belle full (chulo)
Back I'na the days dem call me a fool
See me today say my God l'm grateful
It's Chulo eh
Say me I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
Right now I don't do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
I say you no wan work you want to chop oh
You no wan strive you want to flex oh
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain
You no wan work you say, "Chukwubiko"
You go expect manna to fall from heaven oh
Person wey dey carry last too dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body, eh-eh
Do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
That's why I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
Hear me now, see
If life give you pain, please pop champagne oh
Don't give a damn, don't you complain oh
See these people dem a insane oh-oh-oh
If life give you pain, please pop champagne oh
Don't give a damn, don't you complain oh
See these people dem a insane oh-oh-oh
Me I tell them me I see O God hear me
Look!, eh nobody for my side
Me I look my left my right
I see nobody for my side
Hustlers don't complain, we just figure it and slide
Say we ready for the rainy day, only God dey my side
Me I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oh
You no wan strive you want to flex oh
You must to serve before you be boss oh
You no wan suffer you wan enjoy oh
Right now me l'm chilling in my Chulo-Chulo way
Everybody know say me don't give the fuck I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fuck up you will never get away
Right now I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga
I say me I no dey do gra-gra, do gra-gra
I no dey gberaga



Credits
Writer(s): Inetimi Odon, Christian Edeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.