Testo My Life - T.I BLAZE

Testo della canzone My Life (T.I BLAZE), tratta dall'album El Major

(En-en-en)
Oh ah
(Oh no, no, no, no, no
Nobody want to know as e dey be, but they are judgemental
Omo, na you go still sort your bills, nobody send your father
Aye yi gan kope meji, omo, shey you remember?
Make no body pressure me, got highness in my liver
Sheybi na my life?
I can't come and kill myself oh
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven (oh, oh)
Seven to seven
If you know the level wey I dey so
I can't come and kill myself oh (can't kill my)
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh (forget myself)
Omo, na seven to seven
Seven to seven
If you know the level wey I dey so
No go dey call my cellular
Dem talk say life's na spherical
Kilo kan mi, me, I no dey send oh
If e no be money, ko ma wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, na so one still dey come
Tatata, one time, you don cum
Once you don kpai, you no get chance to come again
No go dey call my cellular (cellular)
Dem talk say life's not spherical (ayy-ayy)
Kilo kan mi, me, I no dey send oh
If e no be money, ko wa wa'bigba
Problem no dey finish at all
One dey go, na so one still dey come (come oh)
Tatata, one time, you don cum (cum oo)
Once you don kpai, you no get chance to come again
Sheybi na my life? (Sheybi na my life?)
I can't come and kill myself oh (I can't come and kill myself oh)
Omo, I go j'aye-j'aye tire
Ma m'oti 'til I forget myself oh
Omo, na seven to seven (oh, oh)
Seven to seven
If you know the level wey I dey so
(I can't come and kill myself)
(Omo, I go j'aye-j'aye tire)
(Ma m'oti 'til I forget myself)
(Omo, na seven to seven)
(Seven to seven)
(If you know the level wey I dey so oh)



Credits
Writer(s): Stuart Jordan, Delmar Drew Arnaud, Clifford J. Harris, David Joseph Robbins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.