Testo Yawa - T.I BLAZE feat. BackRoad Gee

Testo della canzone Yawa (T.I BLAZE feat. BackRoad Gee), tratta dall'album El Major

Oh-whoa, ah
Uh-uh
It's been a cold journey
E no easy for the side me I came from
Momma said "no money"
Steady dey for the street, mhen, I'm far gone
I do my hustle, I dey throw my jigger
Dey one side, I dey pop my liquor
Bad energy wan dey low my moral
Can't believe issa one man soldier, ah
Omo, na biggy-biggy baka wey you carry-carry
Na why I no fit tell my girlie say "me, I no do again"
I'll make sure say your answer really tally-tally to my questions
Unless, you go face yawa
Girl, I no care wetin go talk county
I dey see the things wey you dey hear
Wey me dey hear
Brother mi, no more thinking
You go face the yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)
Unless, you go face yawa
(You go face yawa, you go face yawa)
I'm the man with the power
She want do me in the shower (do me in the shower)
Girl, I got less than a hour
Please, don't gimme yawa
I ain't got time for that nonsense (no)
Walk up to London, she thought it was content
She want chill with the big boys
Bam-bam boogie with the big toys
Brr, big noise, bet you can't duck, f-, haba
Baby girl, I can protect you, no other
Omo, na biggy-biggy baka wey you carry-carry
Na why I no fit tell my girlie say "me, I no do again"
I'll make sure say your answer really tally-tally to my questions
Unless, you go face yawa
Girl, I no care wetin go talk county
I dey see the things wey you dey hear
Wey me dey hear
Brother mi, no more thinking
You go face the yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)
Unless, you go face yawa
(You go face yawa, you go face yawa, uh-uh)



Credits
Writer(s): Chisom Ezeh, Abiodun Akintunde, Pa Gaye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.