Testo Fire Down - T.I BLAZE feat. Camidoh

Testo della canzone Fire Down (T.I BLAZE feat. Camidoh), tratta dall'album El Major

Mm-ah
Ohh-oh
Mm-mm, mm-ah
(Spyyy, Spyyy)
Oh, oh, yeah
'Midoh, 'Midoh, 'Midoh
Oh-oh, oh-ohh, oh-yeah
Oh-yeah
Bad man just wan love you (yeah-yeah)
Bad man no fit tire (ayy)
I no fit say I dey like, it's normal
But, your body fire down (but, your body fire down)
And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no)
I go start wahala gan (no-no)
E go burn their father gan
Omo toh fine, omo toh shan
What you gon' do for me? (what you gon' do?)
I don't even care if na threesome
Tori o fi idiyen yi mi l'ori (uh-uh, uh)
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn
And, if you dey close, you go see the sign
When we rough, boy go see the light
One of us two when I check the time
Ayy, nobody get two lives
Everybody looking for that one person
One person wey no go close kitty
When they lock us all down
She go hold your back and make sure say you're alright
I get one kele wey love me for Ghana
Only thing she wants is my new designer
She no dey come out, no man fit to sight her
She rolls my weed and I pass her the lighter
Sokoto (ahh), she dey my body like shokoto
Me and you forever, we go jogodo
Bad man no rush, take it slow, slow, slow
Bad man just wan love you
Bad man no fit tire (oh no)
I no fit say I dey like, it's normal
But, your body fire down (but, your body fire down)
And, if dem boys dem call you (no-no), I go start to para gan (no-no)
I go start wahala gan (no-no)
E go burn their father gan
Omo toh fine, omo toh shan
What you gon' do for me? (what you gon' do?)
I don't even care if na threesome
Tori o fi idiyen yi mi l'ori (uh-uh, uh)
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn
I need a girl wey no waste time
Girlie wey no waste time
Girlie wey go love me from sunrise, chill baby, wait 'til sun dawn
And, if you dey close, you go see the sign
When we rough, boy go see the light
One of us two when I check the time
Ayy, nobody get two lives
And, if you no close, you go see the sign (you go see the sign)
I go see the light (I go see the l-ight)
Quarter past when I check the time (mm-yeah)
Nobody get two lives
You know Blaze, you go see the sign (you go see the sign)
They go see that light (see that light)
Quarter past when I check the time (ayy)
Nobody get two lives, two lives, two lives, yeah
Oh-wey, oh-wey
T.I Blaze
'Midoh, omo



Credits
Writer(s): Ogbemudia Emmanuel Aganmwonyi, Akintunde Abiodun Timileyen, Raphael Kofi Attachie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.