Rockol30

Testo Love For Me - Simi

Testo della canzone Love For Me (Simi), tratta dall'album TBH (To Be Honest)

(Koba)
From that moment when I wake up
Na your grace, e dey cover me (oh, yeah)
When I comot, when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm workin', when I'm walkin'
Na your favour follow me oh
See, nothin' wey you no fit do
Me no get another plan but you, yeah, yeah
Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l'aye mi? (Too much)
Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?
O k'ola wo'le, Baba k'ola wo'le mi
O ko're mi de, oh, Baba gbe're ya'le mi
I lay all my cards on your table
And I'm countin' on you because you
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes, He open the door for me
Baba God too get love for me
Yeah-yeah
No be say things never hard oh
But, you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O s'oro mi dayo oh, Baba
Ope mi ko ito, ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh
Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l'aye mi? (Too much)
Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?
O k'ola wo'le, Edumare kola wo'le oh
O ko're mi de, oh, Baba gbe're ya'le mi
I lay all my cards on your table
And I'm countin' on you because you
Too get love me (yeah, yeah)
Baba God too get the love for me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh-oh
Baba God too get love for me
Yes, He open the door for me
Baba God too get love for me
Yeah, yeah
Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re, oh-ooh-ooh?
L'aye mi, oh-ooh
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you God
Baba mi oh, Eleburu ike
Ku ishe, Eledua
Yeah oh-yeah oh, yeah oh-yeah oh, oh-oh-ohh



Credits
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Marcel Akunwata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.