Testo Logba Logba - Simi

Testo della canzone Logba Logba (Simi), tratta dall'album To Be Honest Tour

Omo Charlie
(Obah, Obah)
Can you see me?
Can you see me now?
(Run)
I say baby, don't go
If you leave me, mo r'ogo
I no plan to go solo, lo, lo-lo-lo
Na you be my motor
I carry your logo
Me no give you zobo oh, oh-ohh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, let me dice it
If e too loud, baby, let me hide it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo
If I give you sugar, baby, na wahala follow
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo
Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby oh, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
We do it for the culture (oh, yeah-yeah)
This love no go rupture (yeah-yeah)
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret oh
Make e no spoil, we go reset oh
Oh, me and my sweetheart inna two seater
Livin' la vida loca
Baby, I swear, if you do me like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby, we resize it
If e too long, I can memorize it
If you gimme mulla, I go put am for my kolo (kolo)
If I give you sugar, baby, na wahala follow (na wahala follow oh)
Put am for speaker, make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo
Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
Mister Lover-Lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
Been lookin' for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh-oh, oh
Oh, baby, baby, o lo-lo (Surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere ni?)
'Dekunle, my lover (oh, yeah)
Ka logbayi da'le (ka logbayi da'le)
Mister Lover-Lover (so be, so be)
Je ka logba igba (se be, se be)
Ma lumi ni jibiti (baby, baby oh)
Spend your milli'-milli' on me oh
(Mister Bae)
Mister Lover (se be, se be)
Baby, baby
Oya oh (on me oh)



Credits
Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Marcel Akunwata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.