Rockol30

Testo Balance - Simi feat. Adekunle Gold

Testo della canzone Balance (Simi feat. Adekunle Gold), tratta dall'album TBH (To Be Honest)

Can you see me now?
(Nwanne)
Love wey dem buy, no be love oh
If I gotta buy your love, me no want oh, yeah, yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh, oh-oh
Award no dey for suffer head oh, oh-oh
No be everythin' be black or white
And no be everythin' must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven?
But, no-no, nobody want to kpai oh-oh
Oya, make you balance, nwayioma (oh)
Life no balance, nwokeoma (everybody know)
I hope say you gallant, onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh)
Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah)
Hope say I gallant, ah-ah-ah
When I check my balance, balance bam-bam (AG Baby)
Story of my life, won tun de o
Anythin' I do, dem go dey p'ose o
Mindin' my business jejely, jeje oh-wey (oh-we)
Oro mi lon so, won ni mo ti change
Wo mi fini-fini, shey mo jo Jesu?
Fuck your standard
I don't live for you, no way (no way, na-na-na)
As you can see (see)
Life is good, I don taste money (money)
"God is good", na my testimony
Everythin' turn around on a 360 oh, oh-whoa
Oya, make you balance, nwayioma (oh)
Life no balance, nwokeoma (everybody know)
I hope say you gallant, onyeoma
When you check your balance?
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh)
Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah)
Pray say I gallant, ah-ah-ah
When I check my balance, balance bam-bam
Everybody get their own for all their own body (ayy, ayy, ayy)
Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money)
Oluwa ma se k'eyin si mi oh, oh-ohh
Grace pass ability
So, if you see chance
Better just balance, nwayioma (oh)
Life no balance, nwokeoma (everybody know)
I hope say you gallant, onyeoma
When you check your balance?
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh, oh-oh (warrant oh)
Me, I just balance, yeah-yeah (balance, oh-yeah)
Pray say I gallant, ah-ah-ah
When I check my balance, balance bam-bam
Balance, balance, bam-bam
Inside your Balenciaga
Balance, balance, yo-yo
Grace pass ability



Credits
Writer(s): Jonathan Lee, Katya Edwards
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2025 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.