Testo Womanizer - Hotkid

Testo della canzone Womanizer (Hotkid), tratta dall'album Adrenaline

Yesterday, ni mama ba gbami l'ago
She said "my son, be careful", ah
"Make you no dey womanize oh", oh-yeah
She said "make I no go die young"
But mama, somethin' must to kill a man oh
Olosho plenty for Unilag oh
Jesu tell me "make I cool down oh", oh-yeah
Na hin I say "mama, no lele, no lele, no lele", yeah
"I'm gonna make you proud someday"
I go get money pass Adeleke, yeah
I say "mama, no lele, no seke, no lele", yeah (mama, no lele, no seke, no lele)
"I'm gonna make you proud someday"
I go get money pass Dangote, yeah
Me, I like girls, make I no lie
Na everyday I dey pray, "make I no kpai"
All those girls dem go say "me, I no fine"
But, me still dey shoot my shot, me I no shy, yeah
Say, make dem no play me
Fine girls, e fit make you go crazy
This one wey I jam for Farm City
She dey hear my gbedu for Sound City, yeah
So, I say
Yesterday, ni mama ba gbami l'ago
She said "my son, be careful", ah
"Make you no dey womanize oh", oh-yeah
She said "make I no go die young"
But mama, somethin' must to kill a man oh
Olosho plenty for Unilag oh
Jesu tell me "make I cool down oh", oh-yeah
Na hin I say "mama, no lele, no lele, no lele", yeah
"I'm gonna make you proud someday"
I go get money pass Adeleke, yeah
I say "mama, no lele, no seke, no lele", yeah (mama, no lele, no seke, no lele)
"I'm gonna make you proud someday"
I go get money pass Dangote, yeah
(And now, the New Mix)



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.