Testo Credit Alert - Hotkid

Testo della canzone Credit Alert (Hotkid), tratta dall'album Adrenaline

(Niphkeys, Niphkeys)
Alhaja Pikin oh
(Dr. Dolor Entertainment)
Oh no, no-no
Shey if I dey down, if I call you, you go pick my call?
Abi if I dey down, if I need help, you go shenk me oh? tell me?
Shey if I broke, if I call you, you go send me cash? (message, you go wire my aza)
Abi if I dey on a low, duro, sh'oma gbo t'emi oh? yeah
The only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert, yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So, stop lookin' for me oh-oh, ohh
I dey find money, oh-oh-ohh, yeah
Dem dey wait for me oh, oh-ohh
But, I dey find money oh, oh-ohh
Yeah, see
Oro oloro, she'yen le gbe s'ori?
She'yen le sodi fila te wo s'ori?
If no be money matter, see my guy, I'm so sorry
You can never-never find me there (lai lai)
Oro oloro, she'yen le gbe s'ori?
She'yen le sodi fila te wo s'ori?
If no be money matter, see my guy, I'm so sorry
You can never-never find me there
Because
The only thing wey dey give me joy na credit alert
The only thing wey be make me happy na credit alert, yeah
The only thing wey dey give me goosebumps na credit alert
The only thing wey dey make me smile na credit alert
So, stop lookin' for me oh-oh, ohh (e ye ma wami kiri)
I dey find money, oh-oh-ohh, yeah
Dem dey wait for me oh, oh-ohh (e ye ma wami kiri)
But, I dey find money oh, oh-ohh
Yeah, see
(Shey if I dey down, if I call you, you go pick my call?)
(Abi if I dey down, if I need help, you go shenk me oh? tell me?)
(Shey if I broke, if I call you, you go send me cash?)
(Abi if I dey on a low, duro, sh'oma gbo t'emi oh?)
Alhaja Pikin oh
Niphkeys loshey beat oh, yeah
(And now, the New Mix)



Credits
Writer(s): Adeola Moshood
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.