Testo Who's Your Guy? - Dremo

Testo della canzone Who's Your Guy? (Dremo), tratta dall'album Codename, Vol. 2

Ehnhen omo dremo wetin sup last night
Omo e get one guy
Ehnhen omo dremo wetin sup last night
Oyah
Omo e get one guy
Wey don high
No be my guy
One of my guys, guy
O je oja
O lo ajah
O lo wa ja
Awa lo la ja
Igbati mo Mope ama jo ni issue o
E no tell me sorry when e step on my shoe
Olopa wa wa
My guys, guy tell the sarz guy
Sey ma and my guys sef be hin guys
Guy, guy
Who's ur guy?
Who's ur guy?
I don't know u like that
Guy, guy
Who's ur guy?
Who's ur guy?
I don't know u like that
I say don't call me ur friend my friend
Who's ur guy?
Who's ur guy?
I don't know u like that
I say don't call me ur friend my friend
Who's ur guy?
Who's ur guy?
I don't know u like that
My guy's guy no wan puff puff pass that J
Con dey colonize am like sey na ur papa buy the blaze
E sey I no sabi talk... wait!
Who invited this nigga, in the first place?
Nacka sare gba oju e straight (Gbes)
I'm making meals, I'm in need of plate
Get it?
You too broke and hungry to relate this
Tooth pick dey for table 'cos I go need am right after
I put ur shawty bigger meat on the plate (Gbes)
Uzo why?
This ur guy
Ehn e no try
(My guy)
Ki le leyi n so bai
This guy?
Who is ur guy?
Guy, guy
Who is ur guy?
Who is ur guy?
I don't know u like that
Guy, guy
Who is ur guy?
Who is ur guy?
I don't know u like that
I say don't call me ur friend, my friend
Who's ur guy? (Who's ur guy?)
Who's ur guy?
I say don't call me ur friend, my friend
Who's ur guy? (Who's ur guy?)
Who's ur...?
Guy
Who is ur guy?
Who is ur guy?
I don't know u like that
Guy
Who is ur guy?
Who is ur guy?
I don't know u like that



Credits
Writer(s): Raymond Aboriomoh, Adedimeji Adelekun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.