Testo Collect - Dremo

Testo della canzone Collect (Dremo), tratta dall'album Codename, Vol. 2

Yah, I gat this
Ya! First of all,
E be like say o' levels no levels kopan hol' am hol' am
Srrr. Call everybody
Codename!
Any levels!
Take time make you take time, before i vex e dey take time
If i vex e mean say you no take time
When i talk say make you take time,
So take time make you time or we go pull up in the day time
We go fuck una up e no dey take time,
We go give dem, give dem, dem go take am
Shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me
Shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo

Ehn, say what, you say, mi o gbo, you say
See craze, you go pick race, no dey look face, uche
Clear road, this phase, fo won le nu, cute face
... But a big problem even tonto want my dikeh
Headphones and Louis shades on, i no know who you dey talk to
We no even dey the same class, dem no tell you before you come school
I dey competition with only the mirror and na both of us dey the top 2
Even if you never get soul mate, dem no tell you make you couple
Shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me
Shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Ehn, say what, you say, mi o gbo, you say
If you see craze, you go pick race, no dey look face, uche
No one ever saw screenguard this way
You don't wanna see man display
If you do like baby kingsway,
Dem go murd you for this clan, that shit clear
We getting the bag, yeah
We getting the bag, yeah, look
Don't be upset, that's what you get when you mess with the gang
Say you dey flex, wetin you get, ogbeni calm down
Wait, take two steps back first
Shey you dey, shey you dey whine me, ehn, no go dey whine me
Shey you dey, shey you dey whine me, no go dey whine me, ehn
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
They must collect, they must collect, they must collect, gbas gbos
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Won ma da mo, to n ba dan wo
Ehn, say wha'

Credits
Writer(s): Ebuka Ntamere, Raymond Aboriomoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.