Testo Touch Ground - KOJO BLAK

Testo della canzone Touch Ground (KOJO BLAK), tratta dall'album 131 (EP)

Emi Dragon always me I dey burn am
When the sound touch ground - my guy you go bop
Mmhmm
I put the tingling sensation for your girl waist wey no get patience
Them been dey think sey them be boss oh
But I game dem like playstation
Back then the girls them dey jonz me
Now all of them want to know me
Make their waist go below me
On top their water like jet-ski
I pray for my brothers in prison
And all them wey go missing
I pray Jah love see you through this
Very soon we go run things
G wagon
Full phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground - touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
G wagon
Full phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground - touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
I focus on my goal
No more kiddie talk
Let the money talk
Enemy go shake like dancer
Me no entertain back chat
Got my mind on the money bag
No be tik tok and Snapchat
IQ dey Zero
Jee moko ji bo
Them wanna run me down edey impossible
If you want gimme stress I go light igbo
Back then the girls them dey jonz me
Now all ah them want to know me
Make their waste go below me
On top their water like jet-ski
I pray for my brothers in prison
And all them wey go missing
I pray Jah love see you through this
Very soon we go run things
G wagon
Full phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground - touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi
G wagon
Full phantom
Me and the boys go match when we touch down
Una mind ego touch ground - touch ground
Agbɛnɛ monfia montaɔ mi



Credits
Writer(s): Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Mcdonald Adotey Braide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.