Testo Small Thing - KOJO BLAK

Testo della canzone Small Thing (KOJO BLAK), tratta dall'album 131 (EP)

Put my life inna danger eyy
This kind of love wey I venture eyy
Edey make me to mental eyy
Na for your cult I be member eyy
Just to find companion
Tears dripping like I cut onion
I no know sey na so e be
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But
Small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
No come dey para (para)
Somebody call me holy father
Make he come pour me water (holy)
My head on fire (fire)
Somebody call me holy father
Make he come pour me water
Ohema Mercy
Show person - na lesson
Ɔde maa Kwame
Ɔkɛ osa naa ɔkɛɛ oshɛ
I thought sey you my Beyoncé
Money you want follow now? Hmmm
Me I know your calibre
Na you dey kill a man
No dey take me do nothing no more
Check am
I don dey for my game
I no fit to lose I reset am
I con dey feel like you deceive me
Sometimes I feel like say na youthful living
My guys dey yarn I'm just beginning
But
Small thing
Small thing don turn big thing
Small thing make I turn victim
No come dey para (para)
Somebody call me me holy father
Make he come pour me water
My head on fire (fire)
Somebody call me holy father
Make he come pour me water



Credits
Writer(s): Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, Mcdonald Adotey Braide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.