Testo Tired - Brainee

Testo della canzone Tired (Brainee), tratta dall'album Yaba State Of Mind

Yeah
It's Onetime baby
Brainee baby
Yah See
Sometimes I dey tire dey act nice
Alapomeji gan don tire to dey act nice
Ben talk say many niggaz don dey disguise
Him dey call some people the evil spirits in disguise
Well I get why, but not long story
I no come here to yarn you any long story
I for like to yarn una one long tori
I go scissors am, make I turn am to one short story
Hmm, you see the yarns for my dm
No pass hello from babes wey want make I see them
E no pass billing from guys wey wan make I give them
Money wey I no get or time wey I no get
Everybody asking for favors
No one doing me favors
No one asking Baba mi, how you coping in lagos?
I know shows no too dey, how you coping with neighbors?
Many things dey sup around, only Jesu can save us
But I gazz chill and I gazz act cool
I gazz push ahead and my fire can't cool
I gazz find money and I gazz find food
I gazz write songs and I just gazz do
Many things to make sure that I'm the one they still calling
Many move to make sure that I'm the one who's still buzzing
No be say na pressure
But na pressure lowkey
Because na person wey be person dem dey call to hold key
See, you know say you no fit call stupid person
Make e help you hold the key for your house na
Because one day
Him fit just wake up carry your key throw inside well
And all won't be well huh
Because even inside the well
It is well
Yah, it's Onetime baby
Brainee baby
And I'm out baby



Credits
Writer(s): Ifeanyichukwu David Onoka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.