Testo Alright - Brainee

Testo della canzone Alright (Brainee), tratta dall'album Yaba State Of Mind

Dem talk say funds no dey
To take the funds wey dey
Even the oil wey dey
No dey reflect for the part him dey
The people wey get no send who no get
Sake of say love no dey (ewe)
The ones wey no get them still dey survive
Sake of say God wey dey
Yeah, I see the pain and I see the smiles
I see the brake, I see the drive
I feel the deaths and I love my life
I want get pikin and I want get wife
I want get yam, but I no get knife
E crazy how I get only hope
I'm counting days and I'm counting nights
See, brother my life no sure
All of their ways no pure
The people wey swear say dem go protect
Na dem wey dey kpai the more
Dem no wan the youths to ball
Infact, na dem dey burst the ball
You talk, dem fit to burst your jaw
You ask dem go still dey lie the more
Mehn I know say nobody holy
But this hardship no fit me
This hardship no fit me
E go make if you talk you no gree
Kuz this kind thing no sweet you
This kind no sweet me
But we go dey okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
We go dey okay okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
See I get hope say things go better
Big hopes say things fit change
We gazz try to dey better
Make moves so things go change
Talk true most times like fela
This book gazz get new page
Workers gazz get new wages
Make we for go new stages
Yeah, you see the pain and you see the smiles
You see the brake and you see the drive
You feel the deaths and you love your life
You want get pikin and you want get wife
You want get yam, but you no get knife
E crazy how you get only hope
You counting days and you counting nights
Mehn I know say nobody holy
But this hardship no fit me
This hardship no fit me
E go make if you talk you no gree
Kuz this kind thing no sweet you
This kind no sweet me
But we go dey okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
We go dey okay, okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
But we go dey okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright
We go dey okay, okay
We go dey alright
We go dey okay
We go dey alright



Credits
Writer(s): Ifeanyichukwu David Onoka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.