Testo STEEZE - Efosa
Testo della canzone STEEZE (Efosa), tratta dall'album A MAN'S GAME
Me I gats boom like metro
Gats get rich, minted, mentos
You can even ask Mundo I dey feed dem on a steady, Waitrose
Rockstar nigga
What a 5 star shima
She go wet like pinar
When a digga and dagga
She know say I be too striker, Mo Salah
Make her run Mo Farah
When I digga and dagga yeah
Check am, check am
The shima dey bend like Beckham
If the kpo no last roll the next one
If the kpo no last... yeah
Steezus maximus
Mi I get Steeze to the maximum
Me I gats smoke to the pack is done
Mi I gats fagbo till e enter lungs, yeah
Steezus maximus
Mi I get Steeze to the maximum
Me I gats smoke to the pack is done
Mi I gats fagbo till e enter lungs
Mi I gats fagbo till it clear my mind
Mi I get motion pass them combined, hmmm
Una think say una dey try
Mi I just collect the biggest piece of the pie
And that's due to the work rate
Mi I dey inside her mouth like Colgate
Uno say I dey inside her gums like floss
You see the drip man you know that shit cost
It's a lot
Check am, check am
The shima dey bend like Beckham
If the kpo no last roll the next one
If the kpo no last... yeah
Steezus maximus
Mi I get Steeze to the maximum
Me I gats smoke to the pack is done
Mi I gats fagbo till e enter lungs, yeah
Steezus maximus
Mi I get Steeze to the maximum
Me I gats smoke to the pack is done
Mi I gats fagbo till e enter lungs, yeahhhhh
Steeze maximus
Steeze to the maximum
Smoke till the pack is done
White, green coming like Pakistan
Steeze maximus
Steeze to the maximum
Smoke till the pack is done
White, green coming like Pakistan
Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Disclaimer:
i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare
direttamente Musixmatch nel caso tu sia
un artista o
un publisher.