Testo SAVANNAH - Efosa

Testo della canzone SAVANNAH (Efosa), tratta dall'album A MAN'S GAME

Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
And if you know dey game you go comot
And my kick game too strong, I dey toe punt
And I no go lie girl your body e dey high me
See as she dey deal with it, like ice cream
Steady I dey feed them like a canteen
And the paper I dey stack am like sliced cheese
Dem no fit to pressure me, I dey on tai chi
See I no go stop till the mission complete
Getting to the bread so you know we gats toast
(getting to the bread so you know we gats toast)
Anything you wan' do, girl I'm involved
(anything you wan' do, girl I'm involved)
Because
Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
See how I practice what I'm preaching
I just took your kele cause she love creeping
E no be my fault na the lifestyle we living
When I say we lock in, no be prison
See, savannah you dey do me rara
Savannah you dey do me something wey I no fit to explain at all
And of course I'm still getting to the bread
And I wan' spend am for you body
Baby we can do it however you want it
Me I just wan' see you flaunt it, baby girl
Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
Ya too bad
Sweet
Sexy
Clean
Ya too hot
Giving off steam
Could never find an "I" in team
MASTERCHEF (SPARBZ)



Credits
Writer(s):
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.