Testo Solo - Monaky

Testo della canzone Solo (Monaky), tratta dall'album ZaZa Fest

Pepeneda peneda
Handle your graph i dey town
Body wonderful no doubt
No touch am emi lokan onono
Diet whey balance na money kill am
Give Uche bonus for the referral
Definitely black sheep for umunna
Angeli on all white like Saruman
Looking for an edge stay for my corner
Honey n Russian Dey LA Gas gbana Dey
To the moon take am international
2am active highly nocturnal tile what ya say, what ya say what's d 411
I like to create my utopia anything u like Dey indulge for my cabana
There's is nothing under the sun wey dey new
Eskimo and Caucasian available
I Buy this shoe when dollar never come down
No go whine hope say 4k Dey for d camcorder
U dey finish work collect mountain dew
I see wetin u dey do continue
E suppose dey Jama till afternoon
What's d hullabaloo
Onome nothing is impossible
Tranquility don cover all d shekens
No reason am everybody here seke
Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen district cold
No Dey give me headache
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby my fese Jo
Ahh baby o
Run am transfer
For my jersey na number nine
No be Coma
No be Koni Koni
I Dey on Vibes
Anytime I need am
E Dey for on demand
I gats to be d man
Man gats to be leader
Call me when you need deliverance I go rally
My army plug na one of one he boot na Kenzo
Funds dey d parcel cos awareness like kpe paso
Hmmmmmmm
Me I come to denge pose
Solo many years ago
Iyemwen district cold
No Dey give me headache
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby mi fese Jo
Baby mi baby my fese Jo
Ahh baby o



Credits
Writer(s): Don Kpasa, Christian Osemwegie, James Agbaje, Harrison Ekunwe
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.