Testo Run - Monaky

Testo della canzone Run (Monaky), tratta dall'album ZaZa Fest

I don march am march am march am beat traffic
Red light on my rear view I can see siren
I no get license
I no follow protocol
And I carry Canada Agatha
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man
Fresh mint Dey for pocket
Stop n searching no fit finish
Better make bumper scratch for agro squad to hold me
Eyes no clear
Backwood wraps
Canister
Balloon Dior
No papers
I come soft
IPhone max
24k
Banny Dey
I too cast for checkers
If I park na penance
E too clear na bank draft
Not today I enhance
Me sef come ready ready ready ready
Ready ready ready ready ready ready
Me sef come ready ready ready ready
Ready ready ready ready ready ready
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
I dey run from police
Comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Keke nape
I say comot for road o
Keke nape
Comot for road o
Okada man



Credits
Writer(s): Siyabonga Mthembu, Don Kpasa, Harrison Ekunwe, David Kazeem
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.