Testo Relocate - Surrex

Testo della canzone Relocate (Surrex), tratta dall'album The Wavegod

Shiaa
Go by the name Surrex
S U Double R E X
WAVEGOD
Shiaa
(Phrizsound)
Girl I don fall for you (fall for you)
Tell me what I can't do for you (can't do for you)
See I fit to pull up guys wey go bring out gun for you
Blow shot for you
Anytime any day, burst out for you
Can't lie to you I don fall for you
Anybody worry you, I put call for you
I fit kill for you
Girl you know I say I dey for you
Anything wey you want I buy for you
I fit mad for you your body dey high me
Stop drugs for you
I fit fight for you
Drop location, make I come pick you
Call the amount, I'll provide for you
No hesitate to send me your location
Baby come make we locate
Together we go relocate oo
Wetin you put for your low waist
Wey make me want to relocate oo
Baby come make we locate o
Together we go relocate o
Wetin you put for your low waist oo
Wey make me relocate oo
Baby come make we locate
Together we go relocate o
If them wan come through make them close gate
Wetin you put for your low waist oo
Baby come make we locate o
Together we relocate o
Wetin you put for your low waist oo
Wey make me relocate oo
Look out for you
Girl you know I'll ride for you
Call Phrizsound make songs for you
Always make time for you
Spend racks on you
Shutdown for you
You ever need me I'm here for you
Put life on the line for you
If no be say Jesus e don die
Say I for like die for you
Can't lie to you
Whatever I buy, I'll buy two
If you leave me I fit cry for you
You no fit talk say I no try for you
I got plans for you
See a wife in you
Wavegod me I dey for you (I say)
Wavegod me I dey for you
Just send me your location
Baby come make we locate
Together we go relocate oo
Wetin you put for your low waist
Wey make me want to relocate oo
Baby come make we locate o
Together we go relocate o
Wetin you put for your low waist oo
Wey make me relocate oo
Baby come make we locate
Together we go relocate o
If them wan come through make them close gate
Wetin you put for your low waist oo
Baby come make we locate o
Together we relocate o
Wetin you put for your low waist oo
Wey make me relocate oo
(Phrizsound)



Credits
Writer(s): Success Cornelius
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.