Testo Hustle Tire - Surrex

Testo della canzone Hustle Tire (Surrex), tratta dall'album Hustle Tire

Kasa
Go by the name Surrex
S U Double R E X
Wave God Shiaa
Every Day I pray for today to be better than yesterday
So I dey double my grind on G I pray to get paid
Me I know say one day one day hustle go pay
Abeg help me call Omah Lay
Make e call SOSO to take pain away
Because
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber say
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
Vulcanizer say
Me I don pump tire say
Me I don pump tire ye ye
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber say
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
Vulcanizer
Me I don pump tire
Me I don pump tire (Make God abeg oo)
Focus on the grind with no disturbance
No cap, for the street me I get importance
I no Dey answer haters, I no like annoyance
If you no be real G I go give you distance
The good die young & the bad live long
That one na to show you say this life no balance
Eyes on the bag
Hustle with arrogance for my wallet I wan get coins in abundance
Looking for the day wey my name go dey reign
WAVEGOD Dey burst brain
I don come to wave again
Boys dey hustle, police dey obtain
If you price you go pay (because)
For this side no bargain
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
Vulcanizer
Me I don pump tire
Me don pump tire ye ye
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
Vulcanizer
Me I don pump tire
Me I don pump tire
Em blazy blazy
SOSO come take my pains away
Everyday I dey grind oo eh
Steady I pump tire
I collect prayer tire
Go Mountain of fire
I collect prayer tire
Vulcanizer
Me I don pump tire
Me I don pump tire



Credits
Writer(s): Success Cornelius
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.