Testo Pressure - Zerrydl

Testo della canzone Pressure (Zerrydl), tratta dall'album Danger Zee

Zerry 'pon dis wan
Beat, Bzzy
I been on the road, and I'm lost in thought
Never lose faith, I put my trust in God
Put my cellphone on "do not disturb"
Because if you no get money, you go see many insult
I know Jah, Jah cover me
I remember when Nkechi pour me water ni
Now she don dey call me, every time I no dey pick o
I never make money, tell me why I go dey sleep o
Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure
I dey my hustle mood, do no disturb me
Same time my girlfriend she still disturb me
I gat to concentrate 'cause I dey chase money
'Cause if the oppression come, e no go funny
How do I pay Cashapp to wallet?
Trade by vendor and trade my money, I collect
But they still dey hate, 'cause money full your pocket o
Enemies be like snake inside toilet o
Lost a lot, I never lost my faith
Dem be try take my place, but I remain zerrydl
How you wan take fly wey people wey you call your friends
They pluck your feathers take dey scratch ear?
When I fall, I'll find my way up
I've never been sober, always high when I'm in my place
Now, I put a smile on my family face
I finally know how the money dey taste
Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from each direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Deep down, I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure
Deep down I feel far away
From the pressure and the stress I face from this direction
So this time I'm gon' sought a way
To find redemption and save me from the pressure



Credits
Writer(s): Divine Uzama, Saheeb Haheeb
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.