Testo Popo - Zerrydl

Testo della canzone Popo (Zerrydl), tratta dall'album Danger Zee

I no gree,I no gree
After you don choose everybody
You no come choose me
Me wey get ball
I greet o bros
Help me touch the other bros
Og calm down
Say wara wara
B Wahala busy
One day one day on a sunday
Me and my guys we on a fast lane
I dey on polo and white stockings
But no money for my opay
Na once I site police from a distance
Young man come down from this car
I dey try give my guy signal
Offence number one where are your papers
Wan claim my right
He give me slap
Officer what is this all about
Try dey explain but he nor give me chance
Shut up mr man you are a criminal
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Na once dem pablo cast that checkpoint
Dem dey find loud for my pocket
Say officer wait I'm not a smoker
How come your hands are so red
But anyways put hands for pocket
Drop small thing for the boys
Mr pablo march that him benz
Dem find me come my address
Say, Oh fa la la
Selling blow in my ya ya ya
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Popo cast that area area
My gees dey inside glat
I move asap asap
Men on black color
Use boot take Scatter my door
Took me aside like inside Dollar
No be color no kpo No Rizzla Raw
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera
Oh fa la la
Popo pull up in my ya ya ya
I dey meet men dem no won understand
Anything wey sup que sera sera que sera sera



Credits
Writer(s): Habeeb Saheeb, Divine Uzama
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Altre canzoni dell'album

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.