Testo Personally - P-Square

Testo della canzone Personally (P-Square), tratta dall'album 100 City World Tour

Personally, personal-personally
Personally, personal-personally
Personally, I rock your body
I promise you go home, you won't tell daddy
I'll give it to you like you've never had it
Screaming cha-chin-chin like speaking Chinese
Ehn, na wetin be this?
Baka boom boom, na wetin I see
Zaga, but she no wan gree
She talk say she no wan leave
Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
I go deal with you
Personally, professionally
I see what you're doing intentionally
Girl, me want it physically
So give it to me, give it to me radically
Emotionally, psychologically
You're turning me on biologically
Sexually, dramatically
And she talk say she no wan leave
Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
I go deal with you
Girl, exceptionally
The reason na spiritually
Money speaking, so drastically
Magically, internationally
Haba, habatically
Grammar, na for dictionary
Zaga, she no wan gree
She talk say she no wan leave
Eh, I no go lie, the things wey dey my mind
When I see you dancing, girl, you got me high
And if you want to try, gbege go dey tonight
'Cause I'm in the mood
As long as you feeling the groove, I go deal with you
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)
Personally (eh)
Personal-personally (ah-ah-ah-ah)
Personally (eh)
Personal-personally (I go deal with you)

Credits
Writer(s): Victor Tareware Kpoudosu, Paul Nonso Okoye, Peter Obumuneme Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.