Testo Shekini - P-Square

Testo della canzone Shekini (P-Square), tratta dall'album Double Trouble

P-Square
Eh, eh
Ahn-ahn
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
Let's go
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn, ehn
I get the power
Me I no dey bother
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (let's go)
I get the power, me I no dey bother (ehn, ehn)
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn-ehn
We don come with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)
We don come with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn-ehn
Kuruba (hey)
Kuruba (hey)
Kuruba (ahn-ahn)
P-Square
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Take it, take it
Alhaji, ehn-ehn
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (ehn-ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo
Atu ti de, oya burukutu make we sarabara owey
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekini-ni-ni-ni
Oya shekini-ni-ni-ni (kuruba)
Oya shekina-na-na-na
Ehn, ehn
Hey
Hey
Ahn-ahn
Ale, ale, ale, ale (ahn-ahn)
P-Square



Credits
Writer(s): Paul Okoye, Peter Okoye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link

Disclaimer: i testi sono forniti da Musixmatch.
Per richieste di variazioni o rimozioni è possibile contattare direttamente Musixmatch nel caso tu sia un artista o un publisher.

Elenco artisti

© 2026 Riproduzione riservata. Rockol.com S.r.l.
Policy uso immagini

Rockol

  • Utilizza solo immagini e fotografie rese disponibili a fini promozionali (“for press use”) da case discografiche, agenti di artisti e uffici stampa.
  • Usa le immagini per finalità di critica ed esercizio del diritto di cronaca, in modalità degradata conforme alle prescrizioni della legge sul diritto d'autore, utilizzate ad esclusivo corredo dei propri contenuti informativi.
  • Accetta solo fotografie non esclusive, destinate a utilizzo su testate e, in generale, quelle libere da diritti.
  • Pubblica immagini fotografiche dal vivo concesse in utilizzo da fotografi dei quali viene riportato il copyright.
  • È disponibile a corrispondere all'avente diritto un equo compenso in caso di pubblicazione di fotografie il cui autore sia, all'atto della pubblicazione, ignoto.

Segnalazioni

Vogliate segnalarci immediatamente la eventuali presenza di immagini non rientranti nelle fattispecie di cui sopra, per una nostra rapida valutazione e, ove confermato l’improprio utilizzo, per una immediata rimozione.